Area To The World (Feat. Victor Ad)
Erigga
2:59Clears throat That her alright there Normally I dey gbadun everything you get everything you get See how you straight like pencil wey dey math set Too attractive wetin your body Na Macbeth I dey always make her laugh when I dey Face one She say music or comedy Erriga face one I too get sweet mouth if na lie kiss me Diabetes go hold you officer Kingston No just wan dag her break your heart fly We fit enter malaga go relax with sly Money big e no tinny like who sign Ycee That punch line make her laugh I swear down E get the way your matter be I swear down E get the way your matter be Swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me Swear down E get the way your matter be I Swear down E get the way your matter be Swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me You no get second like clock wey the long hand break Or any song I make Your ikebe dey make men hala weke Even jazzman dey hala ewo!! chineke Ask yourself chicken republic Na country No now Na where people take dey eat No blame me joor I don jonze one kind But babe how you see am, my pick up line no fine If I stretch you like money wey squeeze You know say you light like breeze The love go increase Your friends go decrease Abi you want make dem snatch me Answer with kiss I swear down E get the way your matter be I swear down E get the way your matter be Swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me Swear down E get the way your matter be I swear down E get the way your matter be Swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me Everything about you dey burst my sclero Scatter my kumuji tell me your skedo I like nipple de charge go cover one side Like congo defender I no go play offside I fit give you the world but na God get am Where other people go stay abi you wan rent am Na joke I dey so babe no get am twisted Like Ehiz dada enemies father How people go hide your sugar give you salt Even good morning fit bring how are you insult Once again she say Erigga do comedy See your face you even resemble Bovi I tell am say I love you baby do your worst You no dey see look around me it's two of us Money dey allow me let me be your purse She say u just want dey play oya true or false I swear down E get the way your matter be I swear down E get the way your matter be Swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me Swear down E get the way your matter be I swear down E get the way your matter be Swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me I swear down E get the way your matter be I swear down E get the way your matter be Swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me I swear down E get the way your matter be I swear down E get the way your matter be Swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me You say we got to play for boy Waff town stand up Recomend is on the beat boy