Grace (Feat. Otega)
T Dollar
3:10O shey Won ni ko duro ko shey oh ah Won ni ko shey Won ni ko duro ko shey oh ah (T Dollar) Won ni ko shey Won ni ko duro ko shey oh ah (It's Rapid The Sound P'Ika) Won ni ko shey ahh Sometimes I dey imagine Say when I go blow and when I go show Say when dem go know me Though igba l'aye my time dey come But make e no late (No late) Cause no be today e don tey Dakun wa gbemi s'oke jowo Remember the soul I con pray for more But if I even wan stop (If I even wan stop) Wetin mama wan talk People wey dey hear me They love my song (They love my song) For Ogijo bus stop Ikorodu Bonjour Ibeju Lekki n gbo but make dem Dey hear me for this whole world Na why I dey sing this song (Na why I dey sing this song) But consistency lo matter So make you dey work sh'ogbo And make you dey call on Jehovah At'oun t'oba shey na no stop baba go do am Emi ma ma ko lo na so Eyin de ni k'ema mu ra Eyin de ni k'ema mu ra But consistency lo matter So make you dey work sh'ogbo And make you dey call on Jehovah At'oun t'oba shey na no stop baba go do am Emi ma ma ko lo na so Eyin de ni k'ema mu ra Eyin de ni k'ema mu ra E be like one time I know And I dey work for money oh And no be say I no get the dough But I want more more money oh Cause mama dey wait pe omo wa ma ko're de Anybody wey dey talk am bayi Omo mi sho'ra fun bad advice (Advice) Cause e matter and e go be you know why Cause na more dey run am K'omo egbe mi malo soh fun mi pe mo local E don blow before e no blow again mio fe K'ohun rere k'oma bami shishee B'oma shey je niyen oh But consistency lo matter So make you dey work sh'ogbo And make you dey call on Jehovah At'oun t'oba shey na no stop baba go do am Emi ma ma ko lo na so Eyin de ni k'ema mu ra Eyin de ni k'ema mu ra But consistency lo matter So make you dey work sh'ogbo And make you dey call on Jehovah At'oun t'oba shey na no stop baba go do am Emi ma ma ko lo na so Eyin de ni k'ema mu ra Eyin de ni k'ema mu ra But if I even wan stop Wetin mama wan talk People wey dey hear me they love my song For Ogijo bus stop Ikorodu Bonjour (It's Rapid The Sound P'Ika) Ibeju Lekki n gbo but make dem Dey hear me for this whole world Oh it's Toblez Mix