Mercy
Olabayo
3:03Yea yea yea Over Genius I see i saw I came i conquer Na wetin dem no yarn oh Me i no send dem I wan faaji I see i saw I came i conquer Na wetin dem no yarn oh Me i no send dem I wan faaji Oya je ka lo oya faaji faaji faaji Oya je ka lo oya faaji faaji faaji Oya je ka lo oya faaji faaji faaji Oya je ka lo oya faaji faaji faaji Yea yea yea No be you get my life oh Anything i do Na just my life oh Now i wan chill for this my life oh Anybody wan coup me go die oh See de way i don dey move oh My plane no dey stop Na forward forward Always go up Never fall down oh Oya je ka lo oya faaji Je ka lo oya faaji Ehh oya faaji Je ka lo oya faaji Everyday for my life Say na zoom zoom zoom Fresh boy like me Wey dey voom voom voom If you no like me Make you move move move Omo na grace wey dey move me Everyday for my life Say na zoom zoom zoom Fresh boy like me Wey dey voom voom voom If you no like me Make you move move move Omo na grace wey dey move me I see i saw I came i conquer Na wetin dem no yarn oh Me i no send dem I wan faaji I see i saw I came i conquer Na wetin dem no yarn oh Me i no send dem I wan faaji Je ka lo oya faaji faaji faaji Oya je ka lo oya faaji Ehh faaji Je ka lo oya faaji faaji faaji Je ka lo oya faaji i want to faaji yea Holy father i just wanna thank you Thank you thank you yea yea thank you From january december na you protect us You no dey allow evil to see us oh Na you be the source of inspiration Eh I just wanna live my life Good good life Take some wine Sip some henesy Tell hajara make she gimme some good good vibes Yea yea yea yea faaji Oya je ka lo oya faaji Eh eh faaji Oya je ka lo oya faaji Ehh faaji Oya je ka lo oya faaji Eh eh faaji Oya je ka lo oya faaji I see i saw I came i conquer Na wetin dem no yarn oh Me i no send dem I wan faaji Oya je ka lo oya faaji eh faaji eh faaji Oya je ka lo oya faaji faaji faaji Eh eh oya faaji eh oya faaji Mmm oya faaji Ehh oya faaji Ehh oya faaji We go faaji oh Oya faaji Mmm oya faaji Ehh faaji yea yea oh Tha social manager ah